This life rough sha. You see bros wey dey hustle like madman, dem no fit even see money. But you see the chill guy? Him dey live life good. Na so we understand say "Clear Road Men Dey (Money Na Water)". When na https://9jamix.com.ng/songs/mendey.html